Halloween na di scariest night of di year. And pipo around di world dey celebrate di day evri 31 October. Di major tins pipo dey do be dem go dress up like ojuju, decorate dia house wit tins wey ...
Di word 'allegedly' become like a spreading fire for Nigeria especially for social media and you go wonder wia di history of dis word come from. Imagine thousands of pipo wey use a particular word and ...